Information reaching me say Chioma don get belle ooo make una dey expect OBO the second ooooo. I repeat Chioma don get belle now am breaking the news just like I said last year October when una dey ask me if dem still dey together and I made a post about it telling you guy’s go leave dem alone they are still together.